Justice for Oghenemine

Schedule

Mon, 30 Nov, 2026 at 07:59 pm

UTC+01:00
Location

Oto, Lagos, Nigeria | Lagos, LA

Advertisement
� JUSTICE FOR OGHENEMINE Out now in all platforms �
This no be just song. Na cry. Na pain. Na voice for person wey no fit talk again.
#Oghenemine we never forget you. �
We still dey ask, we still dey demand, when justice go come?
I make this song make the world hear us. Make e no die for silence. Make e reach everywhere.
If you love me, if you love truth, if you love justice — abeg help me share this song. Play am. Post am. Tag person. Make e go viral.
We no go keep quiet until justice prevail. �
Listen here �
https://li.sten.to/justice-for-oghenemine
#JusticeForOghenemine #WeNoGoKeepQuiet #JusticeMustPrevail
Advertisement

Where is it happening?

Oto, Lagos, Nigeria

Event Location & Nearby Stays:

Know what’s Happening Next — before everyone else does.
Caleb Cee
Host or PublisherCaleb Cee

Ask AI if this event suits you