FREE DIGITAL MARKETING IN IBADAN
Schedule
Mon Dec 22 2025 at 11:00 am to 02:00 pm
UTC+01:00Location
8 Ladimeji Street Veterinary Hospital Junction Mokola Road Ibadan., 23401 | Ibadan, OY
Advertisement
Na 2025 we dey o! If you still dey wait make miracle money fall from heaven, my brother/sister, e go taya you π
Come learn legit ways to earn from online space with Digital Skills & Ecommerce.
This one na free training wey go open your eyes to how people dey make money steady from their phone πΈ
This Sunday 9PM sharp, we dey show una step-by-step:
β’ How to start small online business wey go pay
β’ How to learn skills wey dey in-demand (design, editing, marketing & more)
β’ How to earn passive income without wahala
You no go pay anything β training dey 100% FREE!
Just carry your phone, join our WhatsApp class and start learning.
π Venue: WhatsApp (link dey below ππ½)
This one fit be the game changer wey you don dey pray for.
Make you no miss am o. Join sharp-sharp! π
#meritchoicemediadynamo #meritchoicemediadynamo #aspiredigitaldynamo #mediadynamoconsult #azeezadekanmbi #friendsfollowersViewers #mmdc #digitalcreator #marketingdigital #fridaymotivation #friends #friendship #AspireDigital
Advertisement
Where is it happening?
8 Ladimeji Street Veterinary Hospital Junction Mokola Road Ibadan., 23401, Veterinary Hospital, Mokola Rd, Ibadan North, Nigeria, IbadanEvent Location & Nearby Stays:
Know whatβs Happening Next β before everyone else does.







