UIE's Y2K Nollywood Trivia Night
Schedule
Sat May 02 2026 at 07:00 pm to 11:00 pm
UTC+01:00Location
NYX Hotel Dublin Christchurch | Dublin 8, DN
About this Event
🎬 Y2K Nollywood Trivia Night – Naija Throwback Vibes!
Remember the early 2000s when Naija movies dominated every corner? When Aki and Pawpaw dey make us laugh and Osuofia dey do gbege for London? This Y2K Nollywood-themed trivia night will take you straight back to that era, with correct Naija vibes, iconic movie clips, and the soundtrack of the 90s/00s blasting in the background.
No be only Nollywood matter dey here, our trivia will cover plenty areas! From pop culture, music, random facts, and small-small surprises wey go make you shout “I sabi this one!” Whether you are a pro or just dey try flex, you go enjoy the night.
What To Expect:
- Multiple trivia categories: movies, music, pop culture, and surprises wey go test your brain
- Y2K Nollywood vibes everywhere
- Correct prizes for top squads, creative answers, and nostalgia masters
- A lively night for you! Good vibes, energy, and laughter no go finish
Who Go Enjoy:
- Trivia lovers that like to flex their brain small-small
- Anyone wey dey ready to catch the Naija Y2K groove, laugh well-well, and chill with their people
Why You Must Show:
- Small-small surprises and correct prizes dey for the top teams, plus vibes wey go make you dey talk till the next event!!
No be just trivia, na throwback party with correct energy, dress to impress our Y2K ancestors and make you no miss am !
Where is it happening?
NYX Hotel Dublin Christchurch, 18 Exchange Street Upper, Dublin 8, IrelandEvent Location & Nearby Stays:
EUR 22.99











